Davolee - Love lyrics - 340Music - No.1 Entertainment News and Naija Songs Hub. 340Music - No.1 Entertainment News and Naija Songs Hub. : Davolee - Love lyrics

Pages

Featured Featured
how-to-use-your-android-device-as
How To Use Your Android Device as Keyboard and Mouse
dent-free-data
Sharing of Apk Files on Whatsapp Made Easier
9mobile-special-offer
9mobile Special Data, Get 1GB Data for N200 and 5GB for N1000
mtn-double-data-cheat
New Method To Activate MTN 100% Double Data Bonus Via IMEI Tweaking


Monday, May 24, 2021

Davolee - Love lyrics

 



Even if na emoji

Mama i go show you love gan

Even if na emoji

papa aah ah ah ah ah (krrr)

Naughty by nature from my day one

You know WC no be shalanga

E go shock you say Don Jazzy sabi you

If Drake put you on

Many many time i dey labour

Cos you no go chop if you no be dagbana

Cos for this jungle the patient dog e no dey see bogoo

Ye! omo if you show me love (love)

i go show you love gan

no be everybody lucky

some people dey lackii brother love

Omo if you show me say you sweet

I go show you bubble gum

Even if i be Gomina lo la

i can’t forget where i am coming from

Omo if you show me love (olorun)

I go show you double gan, bobo

If you show me shopona

Then you’ll know Jesus is lord

You know i could somebody now be gone

But everybody still dey sung this song

aah aah aah

Now you know the boy is a god

Many people still dey miss the point

Thinking am here to compete

Middle fingers to your feelings

if you no dey get the money shift


 



Copy the link below and Share with your Friends:

Download Our Official Android App on Google Playstore HERE
OR
Download from another source HERE



No comments:

Post a Comment